CHECK OUT BRAND NEW MUSIC ZUMBIE BY DOUBLE OT
Nigeria singer songwriter popularly known as Double OT has release his highly anticipated single entitled Zombie
download and share
DOWNLOAD
stream below
LYRICS
Follow who know road ooo
Zombie no b dondi,
Zombie don sabi.
( Double OT)
And you know me.
Yeah, yeah
Yeah, yeah
If I tell u say move like this,
follow who know road and do like This.
Cus omo zombie no be maga,
omo nicotine no b kpana ah ah ah
I know say U like how we move like this,
follow my lead we could split some bills cuz,
Omo zombie no maga,
omo nicotine no be kpana aha ah
AYe ooo
Matter Don set
Them laugh me for things I no get
Them Been no gree play my cassettes
Them just act like they know me
Them claim they forget
Na zombie we be but not dead
Na zombie Dey lead d congress
And Me I no d trust their prophet
Dema preach and prophes
me I tell dem what else.
Follow who know road ooo
Zombie no b dondi,
Zombie don sabi.
Follow who know road ooo
Zombie no b dondi,
Zombie don sabi.
Too much pride, shit full for pocket
U too loud Kongo empty bucket
U get money shey na for ur pocket ,no be for my pocket, Make u cut the nonsense.
I too loyal some d call me puppet
Gogetter, OT. Move like rocket,
I Plugged up dem one trace mi socket
But (Alaye ooo)
Oluwa be mi socket
If I tell u say move like this, follow who know road and do like This.
Cus omo zombie no be maga,
omo nicotine no b kpana ah
I know say U like how we move like this,
If you follow my lead we could split some bills cuz
Omo zombie no maga, omo nicotine no be kpana
AYe ooo
Matter Don set
Them laugh me for things I no get
Them Been no gree play my cassettes
Them just act like they know me
Them claim they forget
Na zombie we be but not dead
Na zombie Dey lead d congress
And Me I no d trust their prophet
Dema preach and prophes
me I tell dem what else.
Follow who know road ooo
Zombie no b dondi,
Zombie don sabi.
Follow who know road ooo
Zombie no b dondi,
Zombie don sabi.